He Who Fights And Runs Away... Na Fear Catch Am.
He Who Lives In A Glass House... Na Im Pepe Rest.
A Stitch In Time... Dey Prevent Further Tear Tear.
Birds Of The Same Feather... Na The Same Mama Born Them.
One Good Turn... Na Correct Power Steering Be That.
A Bird In Hand... Wetin E Wan Be Again If No Be Barbecue.
Half Bread... Is Better Than Buns Or Puff-Puff.
The Journey Of A Thousand Miles... Ol'boy E Better Make You Carry Your Car Go O Or Enter Aeroplane.
He Who Laughs Last... Na Mumu. Why Him No Catch The Joke At The First Time And Laugh When Others Dey Laugh.
The Patient Dog... Na Hunger Go Kill Am.
All Work And No Play... Na Banker Be Dat.
All Play And No Work... Abeg Na Real Life Be That. Antral, I See As U happy Wen Dem Declare Holiday.
No comments:
Post a Comment